Burna Boy – Ballon d’Or Mp3 Download
Download Mp3: Burna Boy – Ballon d’Or ft. Wizkid
Nigerian superstar singers, Burna Boy and Wizkid present a new song called Ballon d’Or. The new song “Burna Boy – Ballon d’Or” is an exciting track that will definitely be worth a place on your playlist if you are a lover of this particular genre of music.
Burna Boy rose to prominence in 2012 after releasing “Like to Party”, the lead single from his debut studio album L.I.F.E (2013). In 2017, Burna Boy signed with Bad Habit/Atlantic Records in the United States and Warner Music Group internationally. His third studio album Outside marked his major-label debut. In 2019, he won Best International Act at the 2019 BET Awards, and was announced as an Apple Music Up Next artist. His fourth studio album African Giant was released in July 2019; it won Album of the Year at the 2019 All Africa Music Awards and was nominated for a Best World Music Album at the 62nd Annual Grammy Awards.
Burna Boy – Ballon d’Or mp3 download ft. Wizkid naija music and comment below.
Burna Boy – Ballon d’Or Mp3 Lyrics
Intro
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup?
Yeah-yeah
One man, two man
Three, don penkelemess
Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D’or
Oya, come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions
Post-Chorus
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Verse 1
Penkelemess
Come dey smoke cannabis
Doctor say makе I pop one of this
Make me fly likе say I’m Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do pass at this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things
Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D’or
Oya, come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions
Verse 2
Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly, come check me
I neva see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on
Anytime wey she wan’ give me loving, ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemes o
Chorus
Penkelemess
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose, I be actor
So therefore give me Ballon D’or
Oya, come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya, follow my instructions
Post-Chorus
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo
Be First to Comment